A to Z Lyrics



LyricsLandsNews.com welcomes you. Explore Lyrics, Lands and News

As an Amazon Affiliate, We earn from qualifying purchases 🙌, please support us. Swipe through Amazon Shop.

Beautiful Lands

News

More Songs and Albums by : Adekunle Gold
"Party No Dey Stop (Major League Djz and Omit ST Remix)" Lyrics
(feat. Omit ST)

I'm not moved by what I see
I know who I be
I just want my peace
Make money dey
I go get everything I need
In my own timing
Ko ni koja mi
Ko ni delay
So many people deny
Oluwa don consign
Can't believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
S'omo de lodun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me I don't mind

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

See me I no dey worry
Cos Oluwa don consign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kinda slow but I'm always on timing
Say my eyes don see many things ti mi o gbadura fun ota mi
If you still dey hate you need therapy
Good vibes no bad energy
Aje
Tin be jade tan
Aya won aja
Tin ba ti fe mu'le na Banger
Me wey I don high on Paraga
How I go get time for wahala
Find one girl wey fine like Rihanna
Spend it like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Oro aye mi ko ma'le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day
Ki lo fe Richard Millie or Patek
Wo currency lowo mi
The real shit no Fugazi
In da club turn it up
Oluwe ma we
Oluwe ma we
Oluwe ma we

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing

Party no dey stop
When we pop
Yeah we up
Plenty spending
Like it's nothing